Make una no waste time, this one na golden opportunity wey dey for una! We don almost finish this fine 3-bedroom duplex and we still add two mini flats on top